Multi-talented young Nigerian singer / Rap star Moolla comes through with a new Hip-Hop Single - Caution on which he teamed up with pidgin English lyricist Oga Sir. 
 
Enjoy the Clonbaba produced potential Hit and hit Moolla up on Twitter & Instagram.
 

LYRICS

CHORUS

Omo no dey caution me
Shey na ya your crush wey dey crush on me

VERSE 1 (Moolla)
Omo no dey caution me
Shey na ya your crush wey dey crush on me
Me and your crush we dey gum body o
We dey totori
Omomo no dey caution me
Me and your crush we dey burn money
Na everyday I dey touch Bobbi o
She dey kopnomi
To cut the long story short Omo na long story
Even if you dey for here she nor fit form for me
Na so we go dey totori
Na when we finish later she go come dey form sorry for you
Shey you no want soji Omomo u no want soji
Shey you no want soji Omo collect your L as you no want soji

CHORUS
Omo no dey caution me
Shey na ya your crush wey dey crush on me

VERSE 2 (Oga Sir)
Oh so na now you dey know say your crush dey crush on me. When she dey my custody dey chop money dey gum body.
Una go dey comot, you no go dey hold enough money so anytime she call on me the race i pick na 440.
Bad economy/ Why she no go follow me? Ehn! Why i no go touch Bobbi? Abeg I no be Oshofree.
She say all the thing wey dey tell am e no funny. Na me dey give am joy so she for like dey hear my own story.
Omomo no dey caution me. I fit dey colobi anything when occur to me, no send wetin you chop or be.
No leave your babe around me o! Abeg I no dey trust worthy. Cock surely before you show she don give me Omo mummy.
Shey you no want soji Omomo u no want soji
Shey you no want soji Omo collect your L as you no want soji

CHORUS
Omo no dey caution me
Shey na ya your crush wey dey crush on me

BRIDGE
To cut the long story short Omo na long story
Even if you dey for here she nor fit form for me
Na so we go dey totori
Na when we finish later she go come dey form sorry for you
Shey you no want soji Omomo u no want soji
Shey you no want soji Omo collect your L as you no want soji

CHORUS
Omo no dey caution me
Shey na ya your crush wey dey crush on me 

Song written by Oga Sir.



Are You on Facebook? Comment Here...

0 comments:

Post a Comment

 
Sean's Kitchen © 2015. All Rights Reserved. Website Developed by NigerianTrain
Top